Saturday, February 20, 2016

#LMAO : Our Ladies and Overloading Again


James abeg come carry me and this my two small bag reach junction, I wan travel.....


but you go branch Mr Dan place to carry one small bag wey I go help am give him mother for village and Mama Bisi sef say she get two small bags wey I go help her give Mr Taju the Teacher when I reach village.

After the overload: James abeg no vex, you know say you be my padi nau. Oya, carry go, I balance. Lols

No comments:

Post a Comment

WE LOVE COMMENTS, POST A COMMENT

Nigerian Woman Shows Off Giant Cassava Tuber She Harvested From Her Farm (Photo)

  A woman from Orlu, Imo State showed off a giant Cassava tuber she harvested from her farmland, NairaNaijaNews reports. See photo below.